Hook (Davido)
Gimme space make I no kill personÂ
On top your matter
Baby I’m all up in your businessÂ
I no go work you tireÂ
Chorus (Davido)Â
I say Mabel, MabelÂ
Your head e dey there, dey thereÂ
Oh, I say Mabel, MabelÂ
Your head e dey there, dey thereÂ
Verse 1 (Dremo)Â
I wanna wake up me girl in the morning lightÂ
I’ll make her breakfast in bed make she feel alrightÂ
Today, you no go do anythingÂ
Cause anything you want I go do, anything you talk I go do
Because, Baby Girl you too much is a problem
I know her backside is a problem
But guy, if you look her too much is a problemÂ
I be mathematician wey go solve the matterÂ
Hook (Davido)
Gimme space make I no kill personÂ
On top your matter
Baby I’m all up in your businessÂ
I no go work you tireÂ
Chorus (Davido)Â
I say Mabel, MabelÂ
Your head e dey there, dey thereÂ
Oh, I say Mabel, MabelÂ
Your head e dey there, dey there
Verse 2 (Dremo)
I’m a new man, Hallelujah eh
All my bad habits I go throw awayÂ
Slay mamas make them go awayÂ
Make them no dey come where my woman deyÂ
She kosi oga de
Make them park well, vale
This one na my wifey, gbagbeÂ
Make them cool down, chaleÂ
Baby Girl you too much is a problem
I know her backside is a problem
But guy, if you look her too much is a problemÂ
I be mathematician wey go solve the matterÂ
Outro (Dremo)
Oh baby girl, I want your loving tonight, tonight
Oh baby girl, I want your loving all night, all nightÂ